aya ya ya yeomo wahalai if dem point to my head say make i deny youi go tell tell dem say lai lai o no be lie ahi fit to spend all my money on you spend a couple couple milli on yougive you loving till you say e don do ye yeye
special type of feeling that i feel when im with youon du mami wey i dey with you i want your heart and souland your whole body too i cant let you go im begining to begin to fall in loveam begining to begin to fall in love (ohema i don dey call you make you answer x3)am begining to begin to fall in love
this love no be ordinary love it suppose to be one night thingbut now i don dey catch feelings i dey vex when i see you withanother person No no i no dey concetrate no moremake you felicitate your work oh hold me tight and rob all my head baby omake i feel alright yeye
special type of feeling that i feel when im with youon du mami wey i dey with you i want your heart and souland your whole body too i cant let you go im begining to begin to fall in loveam begining to begin to fall in love (ohema i don dey call you make you answer x3 )am begining to begin to fall in love
So whenever you hear this track i just want you to vibe with itcause it is a banger joeboy give dem joeboy give demjoe joe joe joeboy pon deck